Story

SBS
To find help this days e hard
Small beg them go loud'am woo
Dem go cast your story for street woo
Aha
Nobody wan help for free
If them give you this
They wan get that woo
Hmmmmm

Wetin my eye don see woo
E de pain woo
Suffer suffer dey
Everywhere don red woo
Oluwa make you send down
Grace woo
Oluwa wake you sen us
Help woo
Coz body don suffer suffer
Voice don choke now na to chant woo

Aya Aya
Aya Aya
Woyo woyo
Woyo woyo
Eh le le le
Eh le le le
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo
Aya Aya
Aya Aya
Woyo woyo
Woyo woyo
Eh le le le
Eh le le le
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo

They way SAPA don nack the guy
Him brother and sister don run away
To see food Omo e don hard the guy
Nobody wan chock hand for him matter
The matter don cast woo
Sister don turn to prostitute
Rich men you chance to spoil our girl
Hunger self e wan kill us oh woo
Nobody wan help us
If you come with you matter them go trash am
Small help de wan cary you go side run
May Dem spoil you
May Dem touch your body woo
If you refuse Dem go suffer suffer you
If you accept them go mocking mocking you
Omo this life no balance
Oluwa baba make you send down grace woo

Wetin my eye don see woo
E de pain woo
Suffer suffer dey
Everywhere don red woo
Oluwa make you send down
Grace woo
Oluwa wake you sen us
Help woo
Coz body don suffer suffer
Voice don choke now na to chant woo

Aya Aya
Aya Aya
Woyo woyo
Woyo woyo
Eh le le le
Eh le le le
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo
Aya Aya
Aya Aya
Woyo woyo
Woyo woyo
Eh le le le
Eh le le le
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link