ABUJA PEOPLE
Abuja people dey my convoy, Wike and co (ayy-ayy, ayy)
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me?
Odumodublvck (ayy-ayy, ayy)
Decks (ayy)
Native (ayy-ayy)
Abuja people dey my convoy
Enugu people, oya, gboso
For Port Harcourt, na me dem dey jump on
I'm on vaca', I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people, oya, gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe)
I'm on vaca', I dey for London
Conversation (aboy), conversation (aboy)
Me, I no dey follow this your conversation (conversation)
Abi na observation (yes), observation (yeah)
Me I too dey OBS, na observation
Wetin comot for my mouth? Na my incantation
Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration
Motivation, elevation (elevation)
Make I put am for their body
Deco, why you don start? (Deco, why you don start?)
Hammer boys (boys)
Na we dem dey call (yes)
Obi Cubana say "na 'Modu be my choice" (yes)
Deco? (Ehn), I say you don blow (Def)
When I enter Eko, many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga where you go? (Where?)
Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (dons)
Elumelu, omo na you I go buzz (buzz)
When e don burst, the bank na where I put my trust
Abobi, put am on my God
Omo, I fall out 'cause e sure (mega watts)
Tender rabbas, pamper, encounter bad man (bad man)
She offer bunda softly, the pum-pum bender (bender)
I dey with the gangs (sharp)
Odumodu', you bad

Make I put am for their body (yes)
Deco, why you don start? (Ayy)
"Work hard and play hard", na hin be my mantra (praa)
Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (yes)
Lux V, na my egbon wey dey tender
Heavy load, see ikebe, 'Modu go stand out (mega watts)
'Modu go sign out (graduation gown oh)
Big big boys when I hang out (Wike and co)
My kele no need handout (yes)
See pressure, old soldier, I no go tension
Carry am go Zone 4, carry am, everything
Coda', dollars, everything
Carry am enter Gwarimpa
Carry am go Zone 1, carry am go Garki
Anywhere e go, e no get where e touch
You gift even Branch H Medix, H Medix (Wibby)
Eh-eh, you go even go Yahuza
Millennium Park, based on small-small drip, go some kill cruise
Asokoro, Maitama eh, Zainab
Everybody malo (everybody malo)

Credits
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Oshioke Okogie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.