Wavy

Wa

Yeah

Tell me where could I go wrong
Don't be long where you don't belong
Asking me if I belong
Cut the story short cus the story long
E long

See as I start to bong
Realize be like my mind don carry me go hong kong
My head is messed up, I can't sing a love song
Sh*t
I'd rather sing a thong song

You see a man complaining, anytime that is raining
But a farmer needs it to survive
Na him drive dey push am wey make little things arrive C'mon
Don't blame a man trynna stay alive

F*cka f*ckr
I'm wavy
See my eyes I'm wavy
If that man no co-operate
Put am for uniform like navy
Understand that your life is your levy
Arrest anyman wey lazy
Oh my way is wavy
And let me tell you something crazy
Oh weee ee ee

Wavy
Wavy
Wavy
F*cka f*ckr
I'm Wavy

Is your levy

Arrest anyman wey lazy

Oh my way is wavy
And let me tell you something crazy
Oh wee e

See anything you like you do
As long as you follow the book, then society say it's alright
I'm in a city where the judge cannot be judged
And even the judge can tell you, your right is not right
I've seen a black man like the color of my body acting really funny
Also seen a n*gga that's white
And I've seen a pastor tell the congregation
"una no fit make am, if you no pay your tithe"

Ko ku ron be!
Plenty man e no well
Man i wish you well when I say
Your cross fit no heavy reach pesin dumbell

You wanna know what is hell?
Innocent people for cell!
If a man dey talk shit on the spot
Make you clear am say en market no sell

Say tonight e gats to sup eh
I go grind till the grind go pay
As i dey i no like to complain
Make i just ease my pain with champayne wa

Sho ro mo ti mo gbe
She ready to fa gobe
Shey you know na jungle we dey?
If you want to know how I dey
I'm wavy

F*cka f*ckr
I'm wavy
See my eyes I'm wavy
If that man no co-operate
Put am for uniform like navy
Understand that your life is your levy
Arrest any man wey lazy
Oh my way is wavy
And let me tell you something crazy
Oh wee e

Wavy
Wavy
Wavy
F*cka f*ckr
I'm wavy

Wavy
Wavy
F*cka f*ckr
I'm wavy

F*cka f*ckr
I'm wavy



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link