Uwese (feat. Greatman Takit)
I sing, I sing, I sing
For the things wey You've done for me (done for me)
Why me, why me, why me?
All these blessings dey fall on me (fall on me)
No be say na me try pass o
But the tap still dey rush for me
Everybody come dey wonder
How everything e dey work for me
Na You design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh)
You dey my back and I no see defeat
Na You design am, the matter complete (oh-oh-oh)
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh)
You dey my back and I no see defeat
Uwese Baba, oh
Uwese baba, oh
I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"
Doh, doh-doh-doh-doh
Uwese Baba, oh
Yeah, say
Ki ni máa fi san ore rẹ?
I don get mouth, nítorí ifẹ
My life e turn, nitori rẹ
You say make e soft, ti o ri bẹ
Baba no dey tire for me
Mo gbona fèli, Baba put the fire on me, oh-yeah
Everybody don dey call me
Dem say make I show them the way I dey live, God
Na You design am, the matter complete (ay)
Your word is final, them no fit compete (ay)
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Na You design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete (oh-oh-oh)
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat, yeah
Uwese Baba, oh (uwese Baba, oh)
Uwese Baba, oh (yeah)
I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"
Doh, doh-doh-doh-doh
Uwese Baba, oh (yeah, yeah, yeah)
Uwese Baba, oh
Uwese Baba, oh
I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"
Doh, doh-doh-doh-doh
Uwese Baba, oh
Na you design am, the matter complete

Credits
Writer(s): Greatman Ademola Takit
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
Altri album
- Calm - Single
- Never Find - Single
- Another Day Without You (Lo-Fi Version)
- Blessed
- THIS YEAR (Blessings) [Brazilian Remix] [feat. Hungria Hip Hop & Ehis 'D' Greatest] - Single
- THIS YEAR (Blessings) [Acoustic Version] [feat. Ehis 'D' Greatest] - Single
- YOU ARE ALWAYS THERE FOR ME (MEDLEY)
- THIS YEAR (Blessings) [Speed Up]
- Blessings - EP
- THIS YEAR (Blessings) [feat. Ehis 'D' Greatest] - Single
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.