Wake Up (feat. Wande Coal)

Comment tu t'appelle?
Wande coal, Mr Flavour eh
Comment tu t'appelle?
Wande coal, Mr Flavour eh

Hololo (Masterkraft on the beat)
Hololo (Flavour, break it)
Hololo (it's Wande Coal hololo, hololo)
Hololo (oyolima)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (it's Wande Coal)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo

Everybody celebrate
This na the time to dey jollicate
As we don dey dominate
So omoge show me your figure eight (roll am, whine am)

If you get money eh, money eh
My brother make una dey jolly eh, olly eh
This life, e no get part two eh, part two eh
Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh
(Mr Flavour, Wande Coal for the dance, break it)

Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up (Mr Flavour, Wande Coal for the dance)

Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour, break it, Wande Coal)
Hololo helele hololo (in dollars, spending money)
Hololo helele hololo (in dollars)
Hololo helele hololo (in dollars, spending money)
Hololo helele hololo (in dollars)

I love your backa ehh, the way you wining up on me
The way you dey buga ehh, baby shake e your something
Ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe
Chineke me, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe

If you get money eh, money eh
My brother make una dey jolly eh, jolly eh
This life e no get part two eh, part two eh
Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh
(Mr Flavour, Wande Coal for the dance, break it)

Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
And the mummy, daddy, dem go wake up (Mr Flavour, Wande Coal for the dance)

Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo (Wande Coal)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (dollars, spending money)
Hololo helele hololo (in dollars)
Hololo helele hololo (dollars, spending money)
Hololo helele hololo (in dollars)

Comment tu t'appelle?
Wande coal, Mr Flavour eh
Comment tu t'appelle?
Wande coal, Mr Flavour eh, break it
(Ma-Ma-Masterkraft on the beat)
Flavour, Wande Coal lololo lolo
Mr Flavour, Wande coal for the dance (break it)
(Mixing Zeeno Foster)

Mr Flavour, Wande coal for the dance (break it)
Hololo helele hololo (which kind of flavour)
Hololo helele hololo (get to work)
Hololo helele hololo (go crazy, break it)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (oyolima)



Credits
Writer(s): Oluwatobi Wande Ojosipe, Okoli Chinedu Izuchukwu, Sunday Ginikachukwu Nweke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link