Yolo

Monstar

Shey you know life na yolo
So me i want no sorrow
Chop life take a photo
Jeun to da, sip my zobo

Ahh, is a good day
Zero kobo but i still dey eh
So hope still dey
Ahn ah, is a good day

As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure

No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension

Omo is a good day
Even na 2K
Dey for my palmpay
Hallelujah soba loke

Cauz i dey see groceries pelu floating berries(garri & groundnut)
Awon kan loti ku, won ti burry
Them dey count me when them count person
So i dey thank God for the steady blessing

As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure

No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension

As money no dey for High Fashion
Ama rock Akube with my 2k short
One day i go build mansion
So anyhow e be, omo no pressure

No pressure, no tension
No pressure, no tension
Anyhow e be
No pressure, no tension
Me self go still tension



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link