Addicted (SSL ANTHEM)
Magic!
Blafablafablafa it's your boy Sabi boy Lil Emm hehehe
Omo me I no fit shalaye
Elelemame
Mr Magic fe gbemi trabaye
Oya baby slow down let's discuss this
Check the boy bi ti Nike
Many girls Dey eye me but I tell them say na you be my wifey
Oh my baby girl baddest of all
Dancing scatter the floor
Her slow whine burst brain make bad man craze
She get vibe and she no dey dull
Oroma she dey lowkey feel the boy
As I dey chop her big jollof
Girl you Dey look my eye
Me I no fit lie I put everything On God
Oroma she dey lowkey feel the boy
As I dey chop her big jollof
Girl you Dey look my eye
Me I no fit lie I put everything On God
(Cos I be Skyez)
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
One time baby come gimme this thing rewind
Girl I just want something nice
Baby no do this thing this night
I no want trouble I no want fight
Girl you want me I Dey inside
Hold me please girl hold me tight
I'm addicted you know that's right
Cos this feeling is so niceee
Gimme that thing delay
Nobody fit to use my thing to play
This your ikebe
E fit to make a man forget hin name
Gimme that thing delay
Nobody fit to use my thing to play
This your ikebe
E fit to make a man forget hin name
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
Omo me I no fit shalaye
Mr Magic fe gbemi trabaye!
Blafablafablafa it's your boy Sabi boy Lil Emm hehehe
Omo me I no fit shalaye
Elelemame
Mr Magic fe gbemi trabaye
Oya baby slow down let's discuss this
Check the boy bi ti Nike
Many girls Dey eye me but I tell them say na you be my wifey
Oh my baby girl baddest of all
Dancing scatter the floor
Her slow whine burst brain make bad man craze
She get vibe and she no dey dull
Oroma she dey lowkey feel the boy
As I dey chop her big jollof
Girl you Dey look my eye
Me I no fit lie I put everything On God
Oroma she dey lowkey feel the boy
As I dey chop her big jollof
Girl you Dey look my eye
Me I no fit lie I put everything On God
(Cos I be Skyez)
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
One time baby come gimme this thing rewind
Girl I just want something nice
Baby no do this thing this night
I no want trouble I no want fight
Girl you want me I Dey inside
Hold me please girl hold me tight
I'm addicted you know that's right
Cos this feeling is so niceee
Gimme that thing delay
Nobody fit to use my thing to play
This your ikebe
E fit to make a man forget hin name
Gimme that thing delay
Nobody fit to use my thing to play
This your ikebe
E fit to make a man forget hin name
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
And the girl do me things wey I no like
She dey feel say I dey lie
Oroma make we vibe all night
Shey you know that I can take you overseas
I can do all things you wish
Baby girl malo buga mi
Omo me I no fit shalaye
Mr Magic fe gbemi trabaye!
Credits
Writer(s): Fia, Theresia Ebenna Ezeria
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.