Break Free

(Are you mad?)
Ohhhhhhhh oh oh ohh oh oh ohh ohhhhhhh
Oh Oh Ohh eehhh eehhhh
Yeah
Ohene want win am big (Hene want win am big)
Ohene want trap and sing
Ntontan dey streets you no go believe am my bro
Buh we clear am (oh yes)
I want ball like Devid Beckhem
Bebia mefiri wa ago shoot from afar
In for the dough, give my own make i go
Man want hear en song for radio (Hear myself for radio)
Lef me make i do me baba what can come for come
(What can come for come)
I tire dey stretch for back (tire dey strecth for back)
Some one save me from counter back (me from counter back o)
Ade try better my lief oo (my lief oo)
Why dem want kill my shine
And if ade dirty my eye o
Oga is it your eye? oh no (Is it your eye?)
Ohene want live en dream (Hene want live en dream)
Ohene want live extreme oh (hene want live extreme)
Lef me make i do me ade suffer here cant you see (cant you see)
Break me free (free)
Break me free (free)
Break me free (free)
Break me free (free)
Ohene want live en dream o (Hene want live en dream)
Ohene want live extreme eh (hene want live extreme)
Lef me make i do me ade suffer here cant you see (cant you see)
Break me free (free)
Break me free (me free)
Break me free (free)
Break me free (free free)
Free Yeah
I want kill poverty (I want kill poverty)
I want help family (I want help family)
Anyway, anyhow man for get out of here ah ah (get out of here ah ah)
That one I swear (That one I swear)
Scofield mindset omo fear (omo fear)
Ano mind whatever dem say ey (whatever dem say ey)
My mind dey my money ey (mind dey my money ey)
I just want to live and party (party)
Shayo make i jai
Watin man no see before o (see before o)
Watin man no do before (do before)
Gyae m3 ma m3ngye meni oo o oo ohh (oo o oo ohh)
Na nipa enky3 na wawuo (nipa enky3 na wawuo)
Nipa enky3 na wasie ah (Nipa enky3 na wasie ah)
Lef me make i do me baba what can come for come
(What can come for come)
I tire dey stretch for back (tire dey strecth for back)
Some one save me from counter back (me from counter back o)
Ade try better my lief oo
Why dem want kill my shine
If ade dirty my eye o
Oga is it your eye? oh no (Is it your eye?)
Ohene want live en dream (hene want live en dream)
Ohene want live extreme oh (hene want live extreme)
Lef me make i do me ade suffer here cant you see
Break me free (free)
Break me free (free)
Break me free (free)
Break me free (free)
Ohene want live en dream o (Hene want live en dream)
Ohene want live extreme eh (hene want live extreme)
Lef me make i do me ade suffer here cant you see (cant you see)
Break me free (free)
Break me free (free oh yeah)
Break me free (free oh naa)
Break me free (ehh)
Free



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link