Tell Me So

Tell me so and I'll make it ok
Yeah
Ooooh

We've been together for a while
With many tears and many smiles
I've played around like a child
But now man wants to settle down
Baby are you ready
Make dem throw us confetti
Make we exchange our vows
Abeg promise me say
You go love me forever
Come chop kiss in your wedding gown

Tell me so and I'll make it ok
This life no be life unless you dey
You for tell me so and I won't let you go
You're my ride or die
Always by my side
You for tell me so

Life go tire if you no dey
Make you no cause my death my bae
I go dey follow you to the end of time
You be fine oh pass Beyonce
Shakira self no dey fit your shape
I'm so lucky I get you by my side woooow
Are you ready
Make we hold this love steady
Make we marry right now
Abeg promise me say
You go love me forever
Chop kiss in your wedding gown

Tell me so and I'll make it ok
This life no be life unless you dey
You for tell me so and I won't let you go
You're my ride or die
Always by my side

And when we on our honeymoon
I'll show you heaven's gate
Because we won't be coming soon
I'll make you feel so good inside
Oooooh

You for tell me so
And I won't let you go
We dey together
Today and forever
You for tell me so
Baby just let me know
You're my ride or die
Always by my side
You for tell me so
And I won't let you go
We dey together
Today and forever
You for tell me so
Baby just let me know
You're my ride or die
Always by my side
You for tell me so



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link