Elevate (Remix)

(Shmurda, Ranking)
Ahn, ahn-ahn, ahn
(Bhadman, Bhadman Rhedi)
Boy Ranking

Early wey mi wake, I go down on my knees
And I pray for my needs (pray for my needs)
Jah listen to my heart
Amen to my prayer, as I dey do my thing (as I dey do my thing)
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist

So, I'm not in haste, I been dey wait (been dey wait)
It's been a while, I been dey meditate (meditate)
I know say me I go elevate (aya-ya, aya)
So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (underrate)
Very soon, say the boy go elevate
Say amen to my prayers, make e no dey late

Yeah, yeah-yeah, aya-ya-ya
You see me for the TV, you wan tell me "baby, hi"
She see Aston Martin, Bugatti for mi yard (for mi yard)
You know me I stand ten toes on my grind (on my grind)
Even when I'm down, my liquor take me high
Aya-ya, I been dey calculate (calculate)
Everyday, I just dey meditate (meditate)
Many days, I remember the pains (the pains)
Be like say I don dey go insane, ah (aya)

(Say amen to my prayer make e no dey late)
Malo, talk my gist
So, me go fit tell dem make dem no dey underrate, oh-oh (talk my gist)
(Even when me know say the journey long)
(Mi hustle more, I give no excuse)
Malo, talk my gist
(When I dey for me grind, awon, won re'ju)
Eh, eh-eh, eh

So, I'm not in haste, I been dey wait (I been dey wait)
It's been a while, I been dey meditate (I been dey meditate)
I know say me I go elevate (go jeje)
So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (underrate)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late (awa, wa)
(Awa, wa-wa)

Early wey mi wake, I go down on my knees
And I pray for my needs (I pray for my needs)
Jah listen to my heart
Amen to my prayer, as I dey do my thing (as I dey do my thing)
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit (whoa-whoa)
'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist (wetin God no fit do, no dey exist)

So, I'm not in haste, I been dey wait (I been dey wait)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late
Oh whoa-whoa
Aya, no long things
O lon dun, o lon gist
Malo, talk my gist
Talk my gist, I no you wan chill, aya



Credits
Writer(s): Akinbiyi Ahmed, Balloranking
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link