Dinah

Woh-yo, yo-yo
(Banger)
Don make a bad man fall in love
Woh-yo, yo-yo
Uh-uh, uh, uhn
Bad Boy Ranking (ye)
Eh, eh-eh (lo, lo-lo)
(Me and my)
Ah-ahn, ahn, ahn

Ace like Cranberry
But, I no go use you like chaser
Face like angeli
Omo toh dun, saare wa, come, make I ginger (oh-oh, oh)
Ife re l'ounje sinmi (ife re l'ounje sinmi)
Baby, you're the dido-dida-do oh
Gimme one count like cereal
Whoa-whoa, whoa, whoa (whoa-ye)

As I dey feel her
Early momo when I wake up, I no see her
Shey na so e be now?
Shade gimme feeling wey I no fit deny (ye-ye, whoa-oh)
I dey feel her, ah
Early momo when I wake up, I no see her (ayy-yeah)
Shey na so e be now?
Wan gimme breakfast for dinner, my Chikito, oh my

Dinah, yeah-yeah
Dinah oh
Dinah, Dinah, jowo
Where's my Dinah baby oh?
Dinah, yeah
Dinah, Dinah

Whoa-whoa-whoa, whoa, whoa
Dinah, Dinah girl, yeah
Oh-oh, whoa-ooh, oh
Yeah-yeah
She haffi sing like Tatiana (Tatiana)
She whine for me slow like Rihanna (Rihanna)
I'm in love with her body (I'm in love with her)
She say, she say "your vroom voices" (po, po, po)
(Everytime), everytime she gimme soft pills
Omo, she so naughty-yy (omo, she so naughty)

I like Erima wey sabi
I like Erima wey sabi dance
(Erima wey sabi), Erima wey sabi whine
(Erima wey sabi), I like Erima wey sabi dance
Erima wey sabi

Mm, I dey feel her
Anytime I see her, she dey gimme liver
She be my pillar, yeah
She my pillar, yeah
Early wey mi wake, omo, I no see her
Now, I dey feel am
No be so e be now, no be so e be now (no-be so)

Dinah, yeah-yeah
Dinah oh
Dinah, Dinah, jowo
Where's my Dinah baby oh?
Dinah, yeah
Dinah, Dinah

(Sunshine, Sunshine)

(Banger)



Credits
Writer(s): 0, Adebola Oluwamayokun Aina, Balogun Olamilekan Ballo, David Williams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link