Only God
Alanu kan toju
Egberun alanu lo
Ni gbo gbo ona e
Yi mo wa o ri
Ogo e obu yo
Se se lomo de un yo meku
Se se lomo de un yo mo eja
Se se la awon agba omo yo mo
Obinrin omo yo mo
Amin
Ari raa ra
Amin
I left my mama for kwara I enter Ibadan
Ari raa raa Ra rayyyy
The hussle no wan pay so me I enter Kaduna
If no be God
If no be God
I for dun pai tey tey
If no b God
If no be God
I for still dey hussle for trenches
If no be no God
If no God I for dun pai tey-tey
If no be God
If no be God
I for dey hussle for trenches
Eyee yeee
What man no fit do
Only God fit do (yes I know)
What man no fit do
Only God fit do. (I hope you know)
Yeahhh
Music na the calling
Music na the way
Way
Way
Way
Me can not stop being me
SO bad energy go faraway
Na me dem dey call Wen dey need me
Na me dem dey Bone Wen I need them for no reason
I know wetin carry me leave house
Na d rabba and good life for my people
I lost my dad in the process
But I no stop as a warrior I keep battling
Ele da ma lo sun
Jowo dide
I no fit do this thing alone
For real I kolo
Mama gba loan maybe I go blow soon
For now as we dey
Oluwa lo lope for where we dey now
If no be God
If no b God
I for dun pai tey tey
If no be God
If no be God
I for still dey hussle for trenches
If no be God
If no be God
I for dun pai tey tey
If no be God
If no be God
I for dey hussle for trenches
What man no fit do
Only God fit do
Yes I know
What man no fit do
Only God fit do
I hope you know
What man no fit do
Only God for do
(yes I know)
What man no fit do
Only God fit do (I hope you know)
PRAYERS
If no be youuu youuu if no be youu ouuuou
If no be you ouuuuuu
If no be only God
Where I for dey
Yeah yeah
Where I for dey eh eh
Remedy yeah e yeah
Original Kwara boy
The only remedy to your sound
Egberun alanu lo
Ni gbo gbo ona e
Yi mo wa o ri
Ogo e obu yo
Se se lomo de un yo meku
Se se lomo de un yo mo eja
Se se la awon agba omo yo mo
Obinrin omo yo mo
Amin
Ari raa ra
Amin
I left my mama for kwara I enter Ibadan
Ari raa raa Ra rayyyy
The hussle no wan pay so me I enter Kaduna
If no be God
If no be God
I for dun pai tey tey
If no b God
If no be God
I for still dey hussle for trenches
If no be no God
If no God I for dun pai tey-tey
If no be God
If no be God
I for dey hussle for trenches
Eyee yeee
What man no fit do
Only God fit do (yes I know)
What man no fit do
Only God fit do. (I hope you know)
Yeahhh
Music na the calling
Music na the way
Way
Way
Way
Me can not stop being me
SO bad energy go faraway
Na me dem dey call Wen dey need me
Na me dem dey Bone Wen I need them for no reason
I know wetin carry me leave house
Na d rabba and good life for my people
I lost my dad in the process
But I no stop as a warrior I keep battling
Ele da ma lo sun
Jowo dide
I no fit do this thing alone
For real I kolo
Mama gba loan maybe I go blow soon
For now as we dey
Oluwa lo lope for where we dey now
If no be God
If no b God
I for dun pai tey tey
If no be God
If no be God
I for still dey hussle for trenches
If no be God
If no be God
I for dun pai tey tey
If no be God
If no be God
I for dey hussle for trenches
What man no fit do
Only God fit do
Yes I know
What man no fit do
Only God fit do
I hope you know
What man no fit do
Only God for do
(yes I know)
What man no fit do
Only God fit do (I hope you know)
PRAYERS
If no be youuu youuu if no be youu ouuuou
If no be you ouuuuuu
If no be only God
Where I for dey
Yeah yeah
Where I for dey eh eh
Remedy yeah e yeah
Original Kwara boy
The only remedy to your sound
Credits
Writer(s): Ayoola Olayiwola, Festus Adebayo Olayiwola, Grace Yohana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.