Street Life (feat. Deja Vu)

Dejavu sounds (Big Rex baby oh)
Everybody dey climb big mountain
Plenty things my eyes don see
Animalistic in a human skin
The life na simple street

Everybody dey climb big mountain
Plenty things my eyes don see
Animalistic in a human skin
The life na simple street

I be grinding (differently)
On a low key (apparently)
More life & money
Jah lord I dey pray
Plenty men shall fall that day
Wey dem cross my lane

Wetin Dem dey talk
Wetin Dem dey yarn
Wetin Dem dey talk
Say I come from the south
I'm an eastern man resurrected from the south
I dey blow my loud
Karashika by my side

Praaaa

Wetin dem dey talk
Wetin Dem dey yarn
Wetin dem dey talk
Say I come from the south
I'm an Eastern man resurrected from the south
I dey blow my loud karashika by my side skriiiiii

Many mother furkers way be frenemies
Dem forget say nah me be the Hercules
I got a clean English I no fit call Police
For the hood I see many way Dem go down like jolly parker
So many man like jolly parker
So many men
So many men
So many men like jolly parker

Who be that man wey dey jonze there
This life na smile and bone
You na lap when I dey broke
So allow me do my own

Wetin Dem dey talk
Wetin Dem dey yarn
Wetin Dem dey talk
I'm an eastern man resurrected from the south
I dey blow my loud
Karashika by my side

Wetin Dem dey talk
Wetin Dem dey yarn
Wetin Dem dey talk
Say I come from the south
I'm an eastern man resurrected from the south
I dey blow my loud
Karashika by my side
Karashika by my side
Ahhhh aha ha ahhh
Karashika by my side ahhhh

Everybody dey climb big mountain
Plenty things my eyes don see
Animalistic in a human skin
The life na simple street

Everybody dey climb big mountain
Plenty things my eyes don see
Animalistic in a human skin
The life na simple street

Bigi Rex



Credits
Writer(s): Big Rex
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link