Live!
Krïz Vêy, Krïz Vêy
Oh oh oh oh
Oh agh
Yeah
We live to die another day, another day ah
You live to die another day, another day ah
We live to die another day, another day ah
You live to die another day, another day ah
Tell me how you wannabe free
Tell me how you're living without being happy now
Its bad enough that you cannot see
Bad enough say you no fit to come my party now
If you say you understand me
Listen to the lyrics of the songs I sing now
Waiting for your testimony
But you no fit get am till you stan your feet
Oh oh oh oh
Shey you don gree now
Niggas dey do press up pon greed now
Hating on Almighty Krïz Vêy now
Tell me wetin you don try achieve now
If no be for God pikin how
You believe I take reach my peak how
Economy no fit affect me how
Happiness tomorrow na peace
We live to die another day, another day ah
(Day e yeah, day e yeah year)

Why we no go live am well well
Why you no go live am well well (Enyi ya ah ah Eya, Eyin ya)

No wahala
See you no get time to chase the raba
Don't waste it on bitches
Rather spend pon mama
Loving your niggas
And not your father
Stupid
Better barb your dada
You know say dem give you live
For you to live am better
My brother, sure as hell
You won't get another
Your life na show and tell
On your knees call God papa
Make he do am well
Make he raise you to standard
Understand?
He get plan
To make you
A bad man
So I stan
And you stan

You live to die another day, another day ay ay eh

Why you no go live am well well
Why we no go live am well well (Enyi ya ah ah Eya, Eyin ya)
Why you no wan live am well well

Credits
Writer(s): Christopher Victor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.