Focus

Inferno

Owa owah owah
Dey call me DMI yunno

I get one wey dey call
I get señorita Ur body be my only Shenzhen madem
She be my Thelma
Baby I've fallen in that place you know
Wey nobody knows oh
Then I feel the pains feel the chills and nobody cares ah
Tell them I'm chilling chilling, I'm chilling in a better way
Nobody can stop me I'll follow another way
I remember when they chasing me away
When I pull up this days dem be hailing me aname
When I scream for help aswear nobody gat me oh
Now I spray my cash and everybody rush me oh

Oma on my way I'm focusing my energy oh
On the pounds on the Rand's on the dolls no more dulling oh
Hmm
Oma on my way I'm focusing my energy oh
On the pounds on the Rand's on the dolls no more dulling oh

I get some crack on my voice
I dey on things nobody fiti take my shine
Cause I'm doing this passionately
Make I vibe am I vibe am
Dem be touching me make I feel this pains I dey feel
Normally I dey do this things for the chills and the cash
Now I'm cool so I stopped chasing love now I'm chasing money
You wanna feel the vibes coma close make I give you the ginger ah
You wanna feel da cheque ah coma close make you sign my nigga ah
Tell dem I'm upon the dance
Ama kill the show tell dem, dem go understand
The boy cooling everyday like I no geh wams
Speak on code make dem bitch no go understand
Umm
Oma on my way I'm focusing my energy oh
On the pounds on the Rand's on the dolls no more dulling oh
Oma on my way I'm focusing my energy oh
On the pounds on the Rand's on the dolls no more dulling oh



Credits
Writer(s): Darlington Miracle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link