Long Way
Plato
Vibez dragon
I no come here for story
I wan just talk my own part of life
Shey you say you wan survive
Oya do am na
May them see
See the way the beat dey clap
Just like Monica waist
So I gats use am rap
Cause I gat no time to waste
Spare the rod and spoil the child
Drag One puff make u pass
Cos na old taker wey grind
Go still take am jam
Last snippet wey I drop
Gives me reason not give up
All power belongs to God
Na darkness dey crave for light
My Phones on DND
Only active for business call
My fans dey turn me on
I Dey read comment dey blush
The way the blessing drop
Make haters con dey crush
To play my song na war
They be no believe in us
But now look the result
Their fav they call me boss
A day without your song
Go be like I Dey for jail
Your flow be like herbs
Na steady he Dey cure my pain
Before you drop we Dey wait
Omo your vibe na new dawn
Jus like pastor Dey speak tongue
If they like make dem jealous
Na the top you belong
You're truly a dragon
Drop your aza bro make i Breau the change
I'm glad I wave the pain
We both come from a long way
Clear definition of Grace
Is when God judge your case
As I Dey talk brah angels dey my gate
Another blessing on the way
You all know I'm lyrically righteous
Omo no doubt
A lot of things
Wey don Dey bother man
A lot of things
Wey don dey bother man
So When I'm down
Music turn my brother man
When I'm down
Music turn my brother man
To feel alive
Knowing the pain will never last
Alhamdulillah
Say the pains will never last
It was lonely on the road
Na from trench tubu Dey tred
I try to find my peace
Depression overtake with force
Empty pocket no budget
Thousand questions how u wan take blow
But my thoughts are full of hope
Commot for road my time dey come
So I put efforts to work
Enter studio record some song
Cos the thing dey give joy
A lot comment no give up
Like MTN rule your world
Overthinking no fit solve problem
Who be the baba if not God
Wey dey simply blessing in bulk
You know why I made u as my plug
You no everyday how I tear in pain
I'm not in haste
Na my body just Dey hot
Na tree wey get fruit birds dey perch
Na why I make hustle my friend
A lot of things
Wey don Dey bother man
A lot of things
Wey don Dey bother man
So When I'm down
Music turn my brother man
When I'm down
Music turn my brother man
To feel alive
Knowing the pain will never last
Alhamdulillah
Say the pains will never last
Vibez dragon
I no come here for story
I wan just talk my own part of life
Shey you say you wan survive
Oya do am na
May them see
See the way the beat dey clap
Just like Monica waist
So I gats use am rap
Cause I gat no time to waste
Spare the rod and spoil the child
Drag One puff make u pass
Cos na old taker wey grind
Go still take am jam
Last snippet wey I drop
Gives me reason not give up
All power belongs to God
Na darkness dey crave for light
My Phones on DND
Only active for business call
My fans dey turn me on
I Dey read comment dey blush
The way the blessing drop
Make haters con dey crush
To play my song na war
They be no believe in us
But now look the result
Their fav they call me boss
A day without your song
Go be like I Dey for jail
Your flow be like herbs
Na steady he Dey cure my pain
Before you drop we Dey wait
Omo your vibe na new dawn
Jus like pastor Dey speak tongue
If they like make dem jealous
Na the top you belong
You're truly a dragon
Drop your aza bro make i Breau the change
I'm glad I wave the pain
We both come from a long way
Clear definition of Grace
Is when God judge your case
As I Dey talk brah angels dey my gate
Another blessing on the way
You all know I'm lyrically righteous
Omo no doubt
A lot of things
Wey don Dey bother man
A lot of things
Wey don dey bother man
So When I'm down
Music turn my brother man
When I'm down
Music turn my brother man
To feel alive
Knowing the pain will never last
Alhamdulillah
Say the pains will never last
It was lonely on the road
Na from trench tubu Dey tred
I try to find my peace
Depression overtake with force
Empty pocket no budget
Thousand questions how u wan take blow
But my thoughts are full of hope
Commot for road my time dey come
So I put efforts to work
Enter studio record some song
Cos the thing dey give joy
A lot comment no give up
Like MTN rule your world
Overthinking no fit solve problem
Who be the baba if not God
Wey dey simply blessing in bulk
You know why I made u as my plug
You no everyday how I tear in pain
I'm not in haste
Na my body just Dey hot
Na tree wey get fruit birds dey perch
Na why I make hustle my friend
A lot of things
Wey don Dey bother man
A lot of things
Wey don Dey bother man
So When I'm down
Music turn my brother man
When I'm down
Music turn my brother man
To feel alive
Knowing the pain will never last
Alhamdulillah
Say the pains will never last
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.