Jó (feat. Onlymoore) [Remix]
Ouuu
Wizzy easy oo
The skin to skin got you screaming all night long
Jéka gbadun baby you know we're alone
Òmògè no Dey dull me keep it on a low
Girl nah two man show so pls turn off your phone
Give it to me slowly
Sexing till morning
Anytime your lonely
Pick your phone and call me
That coochie always calling (pull me closer)
You know I'm the one (girl I'm your owner)
Give it to you slow so bend it over
My baby no dull she no tire
Ohema jó make you move
Make you move your this body jó
Wetin you want owo po lapo
Come to my room make I show some things
Wey go make you to scream don't let me go
Baby don't let me go cos ówó pò lapó
Come to my room make I show some things
Wey go make you to scream don't let me go
My baby fine, she too cute, body set die ah
O por por
O por por
O por por
O por por
Skin fresh, body light, Ómò dun pa eh
O por por
O por por
O por por
When I say pop one (girl)
Sipping on Martel anytime we Dey carry Molly (join)
After the night I'll take you back to my place (for fun)
You know I've being chilling all the night just to get you girl
(Wassup)
You know I want you bae
Opari o
She wanna ride me till thy kingdom come
Make the kele no gimme high tension
Bring the vibe gesture
Align, Align, Align
Ooo
Shayo gimme Shayo
I light
I puff
I high
I pass
Shayo gimme Shayo
Ohema come dey do me like this

Onlymoore noni
Onlymoore noni
(Ouuu)This is the remix
I light
I puff
I high
I pass
Girl if nah jazz i no go run
Take me away
Girl if nah jazz i no go fight
Take me away easy ooo
Ohema kai no dey dull
Dakun no dey dull
Do do do do do do yeah yeah yeah yeah

Credits
Writer(s): Micheal Ajibade, Olawale Aro
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.