Silent Resilience

Oh oh oh
Oh oh ah
Just because i don't talk, no really mean that I'm dumb ahh
I no just want drama, no be say me sef no dey remember
Just because we don't talk
You come dey talk na my fault ahh
Wetin do your phone na?
No be say you sef no get data
I've been off all the days, i dey nurture my pain
The pain that you leave for the place i can't say
I no wan remember
All the pains you've caused me with your badmouth
Oh hu oh oh oh
Ah, yeah, ah, yeah
Ah, yeah, ah, yeah, ah, yeah, ah, yeah

You fwuk with my trust
You break all the bonds and you think I go turn back
Ah, yeah, ah, yeah
All the secrets we keep away
Away
Just because you dey fwuck
You the yarn all the dust and you think I go come back

Phone dialogue



Credits
Writer(s): Atoyebi Emmanuel Abayomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link