Chibwoy

(Chiboy)
Ooh, no, oh, no
Hmm, oh, yeah, oh, no, yeah (hey, Jayway)

I realized that I can do music
And it runs in my system
Omo this one na spiritual movement
If I dey lie make I die (make I die)
And if you think sey na you dey perfect
In this world of imperfections
And pressure, all of dem combine

I see the stars align, when I look to paradise
Olisabiligwe dey my side
Na why dem dey call me Chisom e'je
I see the stars align, when I look to paradise
Olisabiligwe dey my side
Na why mama call me Chisom

Chisom a'ga
Chisom e'je
Chisom a'ga
Na why dem dey call me Chisom

Chisom a'ga
Chisom e'je
Chisom a'ga (e'je)
Na why dem dey call me Chisom

Glory, glory, Hallelujah
All my pains he turned to suya
Man, I dey thank God for my life o
Uh, uh, na why dem dey call me Chisom

Chisom a'ga
Chisom e'je
Chisom a'ga
Na why dem dey call me Chisom

Make I tell you all the truth at a very young age o
You go believe me o, abobi o when I open my mouth
Story, story o
Christian roots man, na Anglican soldier
Alkebulan me no need composure
Fuck what they say, me come to take over (real bad man)
Over, yea
Over, yea, yea (really yeah)
(Man, I dey thank God for my life)

Yeah, speaking to all Chisom out worldwide
Never give up on yourself
God is always with you as the name implies
Chisom a'ga
Chisom E'je
Chisom a'ga



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link