Nobody

Ou oooh
Ou Noo oh
Ah!
Iye oooh ah iye
Iye oooh ah iye oh ah
Ou oooh Nah Nah Now
Wooah

Nobody
Nobody
Do me like God o
Like God o
E Treat person like a Gee,
Like my gee
E no need my Money o
My money o say

Nobody
Nobody
Fih Do me like God o
Like God o
Holy Holy my Daddy
Jolly jolly my Padi
Me wey dey drip vibes like this
I Sabi say

Nobody body body
Fit do me like like God e
Nobody body nwa me
When i dey my low without a penny
Ko funny sorry gbomi
E be like say my hopes
And dreams were popping
I come dey sorry for me
You for sorry for me
Come dey reason

Nobody
Nobody
Fih Do me like God o
Like God o
Holy Holy my Daddy
Jolly jolly my Padi
Me wey dey drip vibes like this
I Sabi say

Many things
Wey no go make you dey reason
The many people wey you see
Dey hustle struggle for your street
Pretend like you no see
All the ones still in trenches
Elevate them no capping
Motivate them no cloutting
You want God to dey your side on time
Just try to dey reach out
To your Neighbor
Sogbo
Paran Paran paran
Mogbo Sogbo
E call me talk to my spirit
My Bobo bobo
You must to stay in line for me o

Nobody
Nobody
Do me like God o
Like God o
Treat person like a gee
Like my gee
E no need my Money o
My money o

Nobody
Nobody
Fih Do me like God o
Like God o
Holy Holy my Daddy
Jolly jolly my Padi
Me wey dey drip vibes like this
I Sabi say

Nobody
Nobody
Fih Do me like God o
Like God o
(Nobody Fih do me like this ooh)
Holy Holy my Daddy
Jolly jolly my Padi
Me wey dey drip vibes like this
I Sabi say

Yeah Yeah Yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Oooh
Nobody fih do me like this oooh

Love your neighbor as yourself
Feed the poor and lend a hand
Do your best and leave the rest for him



Credits
Writer(s): Steven Ajakaiye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link