Flex

Back & better yeah
Pass me the shayo
So many things wey Dey bother my mind
Wey me just wan let go
Mo de le mu yo o
All the loss that I took made me strong
No be lie buh the matter long o oh na na
When sapa come my way
Gbogbo won ferege
Na only me Dey my lane
I kept on believing
And I Dey look them as them
Dey run away
But me I am here to stay
No matter wetin Dey
I just wanna flex
If them like o if them like o make them vex
Matter wey full my head
Make you pass me the cho
And the shayo make I forget no no
Celifa jo celifa
Celifa wole kope charle wole
Everything stew je kan tono wole
Mr DJ put it on replay o
Celifa jo celifa
Celifa wole kope charle wole
Everything stew je kan tono wole
Mr DJ put it on replay o
I know o I know you know I serve a living God
You know o you know them know say my musik e cho o
I just wanna flex
If them like o if them like o make them vex
Matter wey full my head
Make you pass me the cho
And the shayo make I forget no no
It's like am back & better yeah bizu yeah e



Credits
Writer(s): Oluwasegun Abiodun Kassan, Oluwasegun Kassan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link