Beside You

Yah yah yah yah yah yah yah
Hmmmmm
Hmmmm ehhhhh
Anabella come from sokoto
Say she want to share my sokoto
Kilo n shele what's the kokoko
Abi you want to fry my dododo
Anabella come from sokoto
Say she want to share my sokoto
Kilo n shele what's the kokoko
Abi you want to find my dododo
OOoOoOo
Inside you
No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you
Inside you
And beside you u
No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you you uu
Oh yeah yeah

At times I fit swear say
I Dey see you for midnight
Even when you no Dey for my bedside
Baby I Dey see you for my dream life
This feelings wey I get for you don tey
Walahi my heart e Dey for you my Bebe ohhh
Because I Dey America, dem start to Jonze man
Dem don forget say ma me start the Program
Two Kay sixteen I give dem gbedu With Burna
Efile bami soro, make i talk my mind Now
Oh baby cool me down, cooli my Temper
No need to worry me I know your Agenda
Eh eh eh
Anabella come from sokoto
Say she want to share my sokoto
Kilo n shele what's the kokoko
Abi you want to fry my dododo
Anabella come from sokoto
Say she want to share my sokoto
Kilo n shele what's the kokoko
Abi you want to find my dododo
OOoOoOo
Inside you

No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you
Inside you
And beside you u
No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you you uu
Oh yeah yeah
Inside you
No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you
Inside you
And beside you u
No one else beside you
I wanna be close to you
I wanna be close to you you uu
Oh yeah yeah



Credits
Writer(s): Favour Agboma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link