Unto Jah

All my pains and my sorrow
I dey leave am unto Jah oh

Alright, yeah
I, still see my nigga in my dreams
Telling me I love you like nobody ever did
Damn I miss em but I'm trying not to overthink
My girl telling me I'm too focused on the pain
Disregard my words, I might be wrong
I think I'm in my feelings cos I'm prolly way too drunk
I understand I prolly talk of death like way too much
My church's given up me because my dreads too long

But all my pains and my sorrow I dey leave am unto Jah oh
All my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh

Cos I've been waiting for a long day
Many many places wey i wan dey
My brother promise me one bale
Check my balance if e don dey wowo
Many many problems when a man face
When i complain dem say i wan crase
Root of all evil me i wan taste
2 shots go fit cure a man crase woahwoah
Na only me know wetin my headih dey carry
Say i don be Lawyer say my mates don dey marry
Everybody with e cross for this calvary
Tell person your problem go see am for story

So all my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh
All my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh

Say water carry me go, go bayelsa
Fight my battle, oh sambisa
Tell me wetin i go do for the matter
E pass my power, chike and the river
The lifestyle go fit make a man go gaga
Memories go fit make man cry river
Tryna find my way i navigate like Sinbad
Almost alright but I'll be fine my jigga
Sitting in this room and I feel out of place
Surrounded by these strangers and my mind's in space
I go Soso side to take my pain away
I know its pretty late but Girl I'm on my way

Cos all my pains and my sorrow I don leave am unto God oh
All my pains and my sorrow I don leave am unto God oh

God is the greatest



Credits
Writer(s): Kelvin Emonena
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link