Rush
Yeah Yeah
Yeah Yeah
Yeah Yeah
Go Chizzy Go
Rain,Rain,Raindrops
Victor Frankenstein
I Keep it Lowkey, I keep it Clandestine
Sometimes my Feelings Getting Intertwined
But I'm feeling well and I'm feeling Fine,ain,ain,ain,ain
Let me let you know oh
For Life nor go do Aproko tatafo oh
Small breeze wey blow fowl nyash don open
I rest my case, if you know you know oh oh
I show example, Oya Follow oh
That Pride of yours you must swallow oh
Cuz nobody knows tomorrow oh, oh, oh, oh, oh
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it rush
Fast and Furious
I Capitalize on your Weakness na Holocaust
I never gave up chase my dreams at all cost
No pain no gain,brother no loss
You don forget your little beginning
Now you don big you don turn bandit
You just Dey blab,you just Dey talk Gibberish
Two years ago you nor fit talk like this
Down in my street I was working
For Dinner I had nothing
All my dreams were crumbling
I said no I must be something
So me I make a move
I cannot lose
Focus on my goal
Then I cut off the Grove
I cannot please you I got nothing to prove
If you hate on me then you lose
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
Yeah Yeah
Yeah Yeah
Go Chizzy Go
Rain,Rain,Raindrops
Victor Frankenstein
I Keep it Lowkey, I keep it Clandestine
Sometimes my Feelings Getting Intertwined
But I'm feeling well and I'm feeling Fine,ain,ain,ain,ain
Let me let you know oh
For Life nor go do Aproko tatafo oh
Small breeze wey blow fowl nyash don open
I rest my case, if you know you know oh oh
I show example, Oya Follow oh
That Pride of yours you must swallow oh
Cuz nobody knows tomorrow oh, oh, oh, oh, oh
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it rush
Fast and Furious
I Capitalize on your Weakness na Holocaust
I never gave up chase my dreams at all cost
No pain no gain,brother no loss
You don forget your little beginning
Now you don big you don turn bandit
You just Dey blab,you just Dey talk Gibberish
Two years ago you nor fit talk like this
Down in my street I was working
For Dinner I had nothing
All my dreams were crumbling
I said no I must be something
So me I make a move
I cannot lose
Focus on my goal
Then I cut off the Grove
I cannot please you I got nothing to prove
If you hate on me then you lose
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
I make it Lit
I Make it Rush
Dem don Dey Love
E be like Drug
Dem nor fit stop
To play to my song
Dem play this one dem play another one
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
Like 123
Apparently
God promised
And I Saw Victory
Happily this is my Destiny
I'm Speaking facts In Poetry
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.