BANANA ISLAND

All these Lekki Girls want the banana (Banana)
Calling on my phone dem dey tanana (Hello)
Hello is this Oluchi or Amara (Amara)
All these groupie niggas done dey gather now

All these Lekki Girls want the banana (Banana)
Calling on my phone dem dey tanana (Hello)
Hello is this Oluchi or Amara (Amara)
All these groupie niggas done dey gather now

With the private jet howfar na my guy
Omo I just dey wake shima dey my side
Shey you still dey go shey you done decide
Omo I never know till I get the vibe
Make I reach your side first me sef need some kain rest
I been dey with five girls wey get yansh and fine breast
You you bad normally
Ee get something wey bother me
This shima guy go corner me

All these Lekki Girls want the banana (Banana)
Calling on my phone dem dey tanana (Hello)
Hello is this Oluchi or Amara (Amara)
All these groupie niggas done dey gather now

All these Lekki Girls want the banana (Banana)
Calling on my phone dem dey tanana (Hello)
Hello is this Oluchi or Amara (Amara)
All these groupie niggas done dey gather now

I no dey come again I get matter for hand (Which matter be that)
Oluchi dey come Amara dey around (Where she dey around)
If I no dey pick she go understand (Normally)
Everything go cast the matter go cast

No be Oluchi your crypto dey her hand (My level dey her hand)
That your normal shima wey dey with you for command (Ehnehn now)
You know wetin make I carry Amara
If you settle finish you go jam us for the

You broke bitches better back it up
No dey fight for here na only woman een carry come
Een no carry gun

I no fit to talk my money dey involved
You know me normal normal for don break the law



Credits
Writer(s): Ameen Olumide Ayobami, Michael Kate
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link