Gbedu Must Drop

MD lori

Came in the shows
I Started with flows
They looking me up and down like what does he knows
I sing with my soul, like I no get tommorow
I have been shooting my shots and I've been doging their blows
I've lived with my foe
Still feels nothing like home
Lonely night so cold so I sip on my coke
They looking me go like what's that on his toes (he's dripping)
Make nobody whine me about the money though now
It's not all about the dough now (Pépé)
This gbedu must drop now
Dem they tell me to slow down
E don teh wey I puff last, (yeh) I dey on lock down (Yólóo)

This lyrics in my soul, I dey run tout
Gbedu dey the body, it dey burn out
Dem tell me say, dem tell me say
Make I dey calm down make I calm down make I no rush am

Gbedu must
Gbedu must drop now

Gbedu must
Gbedu must drop now

Yo, The devil liar, fighting the forces, (oh yes)
I'm a tiger, I don't back down tell that to gossips
I dey run the towns now, yeah tell that to horses
Before they start talking rubbish, I've never been a balling, (On God)

Chasing money like, for real demn men I've been suffering
Steady grinding for days
For months no pays, no shame
Yeahh I been dey pray for more those days
But swears omo the ràba no dey

This pain dey my body like sour àgbalùmo, (Okàn)
Wôn pariwo môn mì, woni miogbón, (òò górr óhh)
But quietly chasing my music tori miofò (ohh yes)
Never forget the days when the raba no dey
Me on empty stomach and my brother dey H, (èbinn pàà)
Told the holy ghost come down, take this burden off me
Dem dey tell me say, dem dey tell me say
Make I no run jazz
Now they don turn me to a monster

Gbedu must
Gbedu must drop now

Gbedu must
Gbedu must drop now

Gbedu must drop now AHH!
Heey heh
Heee hee hey
Gbedu must drop now AHH!
Heey heh
Heee hee heh
Gbedu must drop now
Ohh now now



Credits
Writer(s): High Md
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link