Base On 1 Or 2

(Yea)
We gon get it right,
(Huh)
(Yea)

Do you recon?
Me I dey with you, girl no stress on
Just like weapon
You fit use on me, I fit use on you
Get your strapped on
Selection
Me I don dey die for you
You know say me I no fit lie for you
You dey reason am base on 1 or 2
Me and you sef fit platinum too
(Eeh)
Business is business with you Ei make sense
Any man wey come around you I go mend am
I'm feeling so good, I'm liking you style
The way that you move, dey make me dey smile
I'm feeling the rush
Making me feel like I want to dey touch
(Huh) (Huh)
Me I want to gbog you
Kissing (yeah) and hugging and snugging.

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2,
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2,
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

(Huh)
Baby gimme that
Gimme that thing wey go make me mad
I no be loosed dog, I be cool cat
No Lele, me I dey with my suicide squad
I dey aim for the bulls eyes
Shoe get size make you look well oh
I no dey play game like a Nitendo
This a journey of a good fellow
Baby calm down
Me I want to do somethings
Me I want to do some freaky things you like
Me I wan dey dey with you
Me I wan dey dey with you, with you, for life

Me I want to do somethings
Me I want to do some freaky things you like
Me I wan dey dey with you
Me I wan dey (Yea) dey with you, with you, for life

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea)

Base on 1 or 2
(Huh) (Base on 1 or 2)
Base on 1 or 2
(Huh) (yea



Credits
Writer(s): Joseph Eguavoen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link