Hope

Mama say make I stop the thinking
It won't help, only cause anxiety
It's overwhelming, omo, I'm sinking
And I been down for a couple reasons
Na condition make crayfish bend
If my papa na Dangote, I for day flex o
Me self I like Tesla and Patek o
Picture me now with the ice on my neck o, oh yeah

Make imagination no go kill person for this arena
For this trenches wey I dey o
For this trenches way I dey o, oh yeah
Baba, come turn am to reality for this arena
Ko béèrè pé bi mo ṣe-ṣe o
Ko béèrè pé bi mo ṣe-ṣe o

'Cause You are my hope, my hope, my hope, my hope, my hope
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o"
And If I won fall, dey my back, make I stand strong
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o"
Hmm-mm

They can't stop my shine (my shine)
If you won dime my light, I swear, you go die
Whatever is it I like
If I get money, I go buy, na standard sha
As I dey work, I dey take precaution

Àwọn ẹlẹnu wọn fẹ mọ ìdí abájọ
Mí o gbọ, sẹ, mí o gbọ òun to ń sọ
Na to make am, na the only option
My eyes have seen like the vulture
If you get connect, make you share me your hotspot
Rolls Royce boat tail, say no be Crosstour

Bad energy dey make me feel nauseous
Make my blessing dey flow like river Jordan
Dog eat dog, no be for my brothers
Showers of gold o for my mothers
So I say

'Cause you are my hope, my hope, my hope, my hope, my hope
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o" (boy, just dey go)
And If I won fall, dey my back, make I stand strong (make I stand strong)
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o"

'Cause you are my hope, my hope, my hope, my hope, my hope
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o"
And If I won fall, dey my back, make I stand strong
The only hope wey dey tell me say, "Boy, just day go o"
(It's a mix by Sweet sound)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link