Hallelujah

Daddy save me from my haters
Daddy save me from my fears
Daddy save from my hater and my fears
When the struggles we face looking like they be in abundance
And the stormy weathers try to reset my compass
When my psychology ooh, psychology wan collapse
And my anatomy oh, anatomy compromise
Hallelulu hallelujah (Jara)
Hallelulu hallelujah (Jara jara)
Hallelulu hallelujah (Jara)
Hallelulu hallelujah (Jara jara)
Hallelulu hallelujah (Jara)
Hallelulu hallelujah (Jara jara)
Hallelulu hallelujah (Jara)
Hallelulu hallelujah (Jara jara)
Wetin be that tin wey dem tell u
Jehovah jireh dey your side
Na those haters go fear you
How many times I don tell you
Just give praise to Jesus and your body go tell you
I know say the tin don tey
(Wahala ooo)
Palava plenty cheey
(yawa ooo)
E be like hustle no pay but keep your faith
I'm very certain
Coz the holy father, e go put the ladder
No matter the distance, e go tie the sandals
Rearrange the quarters from yola to Lagos
Dance your akaida, burning like a lighter
Make the haters calm down
Shake body and frown
What a mystery my daddy no go calm down
Moving every nation, play across your station
Why you no go jolly ooh



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link