Pressure (feat. Jay Barns)
I dey in line
I don dey wait
Dey wait my time
I still frustrate
Yeah
I dey survive
For this my state
One day I go buy estate I go dey okay
(Okay)
I get this tin no fit pressure me
That be why I write these melodies
Only God fit to measure me
I get this tin no fit pressure me
That be why I write these melodies
Only God fit to measure me
Yɛ wɔ Nyame bi ɔkasa ma yɛn nti
We no dey fear, We no dey mind
You no fit to pressure we
(pressure we)
Yɛ wɔ Nyame bi ɔkasa ma yɛn nti
We no dey fear, We no dey mind
You no fit to pressure we
(yeah)
Shwɛ!
Time no dey my brother
But we no go fit rush for this life
Ɛyɛ ntobo aseɛ, fa wo gyedie
ne w'oakoko duro na bɔ mpaeyɛ
Me se Time no dey my sister
But we no go fit rush for this life
Ɛyɛ ahobrɛase, nnteyɛ ase
na fa gyedie bɔ mpaeyɛ
AMEN
It don't matter the time
Or the day
We still gon' shine
Anyway
(Oh oh)
Mmm
And the joy of the Lord
Is my strength
That be why I just give him praises
Oh mmm
I don dey wait
Dey wait my time
I still frustrate
Yeah
I dey survive
For this my state
One day I go buy estate I go dey okay
(Okay)
I get this tin no fit pressure me
That be why I write these melodies
Only God fit to measure me
I get this tin no fit pressure me
That be why I write these melodies
Only God fit to measure me
Yɛ wɔ Nyame bi ɔkasa ma yɛn nti
We no dey fear, We no dey mind
You no fit to pressure we
(pressure we)
Yɛ wɔ Nyame bi ɔkasa ma yɛn nti
We no dey fear, We no dey mind
You no fit to pressure we
(yeah)
Shwɛ!
Time no dey my brother
But we no go fit rush for this life
Ɛyɛ ntobo aseɛ, fa wo gyedie
ne w'oakoko duro na bɔ mpaeyɛ
Me se Time no dey my sister
But we no go fit rush for this life
Ɛyɛ ahobrɛase, nnteyɛ ase
na fa gyedie bɔ mpaeyɛ
AMEN
It don't matter the time
Or the day
We still gon' shine
Anyway
(Oh oh)
Mmm
And the joy of the Lord
Is my strength
That be why I just give him praises
Oh mmm
Credits
Writer(s): Ronald Forson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.