Ask Of Me
Blueeyes Posh give them sweet sweet melodies
Me I come with the vibe them never see
Them no Dey doubt dem Dey feel the energy
Things them never see
Ehh... wake up in the morning hoping it's a pay day
Don't know why things gotta be though for me this way
Lately I've been thinking I've been meditating
Bea Dey text at the same time family be calling
Lately I've been working hard (lately I've been working hard)
Tryna get my breakthrough now
I be working hard
Trynna make my mama proud
Mama don't you worry one day I'll be famous na
Work I work harder
Grind I grind harder
Back then I was broke and down
But right now them Dey play my sound
Work I work harder
Grind I grind harder
Back then I was broke and down
But right now them Dey play my sound
If my mama ask of me ehh
Tell her say me I go hustle
Tell her say me I go struggle (eiiiyeeh)
If my papa ask of me ehh
Tell am say me I go hustle
Everyday me I Dey struggle (eiiiyeeh)
Everyday for the thief one day for the owner
No matter how the money run I go hold am
I be writing prayers down to Jehovah
Holy ghost gimme keys to the Porshe and rover
Every day I be going
The only thing wey fit slow me down na the kpoli
Them no fit to hold me
I dey on high speed very soon dem go know me
(very soon them go know me)
Cus if naaa
Work I work harder
Grind I grind harder
Back then I was broke and down
But right now them Dey play my sound
Work I work harder
Grind I grind harder
Back then I was broke and down
But right now them Dey play my sound
If my mama ask of me ehh
Tell her say me I go hustle
Tell her say me I go struggle (eiiiye eh)
If my papa ask of me ehh
Tell am say me I go hustle
Everyday me I Dey struggle (eiiiye eh)
Everyday for the thief one day for the owner
No matter how the money run I go hold am
I be writing prayers down to Jehovah (eiiiye eh)
Everyday for the thief one day for the owner nana
This money I go hold ah ahaham
Prayers down to Jehovah

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.