4 Lyf (feat. Immortal)
Oj pon another one O
Another one, another one ye
Say I remember
When street no-show me, love o
I remember when I dey hustle
Every day no luck o
I remember
When I dey strive just to fill my cup
I remember, oh yes I remember hmm
Used to be Legedis Benz
But now is a Mercedes Benz
And I thank God now
Chukwu me go deya now
Am living my days
Nwa nem watch ego my partek
And my things see my wrist
All of them dey shine, all of them
Dey shine
Maka muwa wagi nwa nem
All of them dey shine
But you no know
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Girl am on point
Girl for your matter am on point
Say girl am on point
Back side front side you
Girl your body bad like dis
Okpeke
For your matter I fit fight Chinese
Omotoshan you too fresh like dis
Okpeke
30 BG self no do like dis oh
Holabad hola at you
Never seen a girl wey fine like you
Girl for your matter me show no Mercy
Back side front side
Don't test me oh eh
What are we doing tonight
From my head to my soul to my heart
I dey feel am
What are we doing for now
Anything wey dem talk
I no mind I no send dem o
What are we doing tonight
Come take my pain and stress away
What are we doing for now
Blessing follow me
Good vibes all I need
What are we doing tonight
I'll make you feel alright ye
What are we doing for now
Girl I want you in my life for now
What are we doing tonight
I'll make you feel alright tonight
What are we doing for now
Every day I dey thank God
4 my lyf
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Every day every day
Blessing follow me
Good vibes all I need
Another one, another one ye
Say I remember
When street no-show me, love o
I remember when I dey hustle
Every day no luck o
I remember
When I dey strive just to fill my cup
I remember, oh yes I remember hmm
Used to be Legedis Benz
But now is a Mercedes Benz
And I thank God now
Chukwu me go deya now
Am living my days
Nwa nem watch ego my partek
And my things see my wrist
All of them dey shine, all of them
Dey shine
Maka muwa wagi nwa nem
All of them dey shine
But you no know
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Girl am on point
Girl for your matter am on point
Say girl am on point
Back side front side you
Girl your body bad like dis
Okpeke
For your matter I fit fight Chinese
Omotoshan you too fresh like dis
Okpeke
30 BG self no do like dis oh
Holabad hola at you
Never seen a girl wey fine like you
Girl for your matter me show no Mercy
Back side front side
Don't test me oh eh
What are we doing tonight
From my head to my soul to my heart
I dey feel am
What are we doing for now
Anything wey dem talk
I no mind I no send dem o
What are we doing tonight
Come take my pain and stress away
What are we doing for now
Blessing follow me
Good vibes all I need
What are we doing tonight
I'll make you feel alright ye
What are we doing for now
Girl I want you in my life for now
What are we doing tonight
I'll make you feel alright tonight
What are we doing for now
Every day I dey thank God
4 my lyf
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Thank God 4 lyf
Everyday I dey thank God for my life o
Thank God 4 lyf
Okpeke, okpeke
Everyday everyday
Every day I dey thank God
4 my lyf oh gosh
Every day every day
Blessing follow me
Good vibes all I need
Credits
Writer(s): Okere Johnson Oj
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.