Bad Boy
Ya (it's P Boi the mix wizard)
Ye ye ye ey
Ahn ahn ahn
Imagin Bobo ayy
As a bad boy
Wa ah ah ah
Yes i know am a good bad boy
Gat no choice but i still thank God
Many don fall, many don rise up (many don fall, many don rise up)
Brother, make you try wise up
Wetin dey sup? me i wan know (me i wan know)
Make i sing abi make i jo?
Which one you want, tell me make i know
Woah woah, make i know oh (make i know oh)
As a bad boy
I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes sho mo?
(As a bad boy)
I just dey do my things dey go (i just dey do my things dey go)
Make nobody disturb me oh no (make nobody disturb me oh no)
If you do me bad i go say no more (if you do me bad i go say no more)
Always on my bad boy vibes sho mo (always on my bad boy vibes sho mo)
Eh me i no foh, everywhere good
Everywhere mara'n'ma (everywhere mara'n'ma)
And if you do me well, i go do you well
You know am not just like that (you know am not just like that)
Plenty girls dem dey gist for my matter
As a bad boy, i no send their papa
Baby girl bawo ni, sho wapa?
Emi l'omo ton so, imagine for that matter
Shey make i show for the dance floor?
Shey you go whine for the fine boy?
Shey you no go mind say i be bad boy?
Other girls know me say i be King Kong
(Shey make i show for the dance floor)
(Shey you go whine for the fine boy)
(Shey you no go mind say i be bad boy)
(Other girls know me say i be King Kong)

Omo shey you hear?
Shey you hear?
Always on my bad boy vibes
Ya sho mo?
(I just dey do my things dey go)
(Make nobody disturb me oh no)
(If you do me bad I go say no more)
(Always on my bad boy vibes shomo)

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.