Wait‘N’See

Shodamo Shodamo
Ehhh

I go pull up on you with bazooka
Bringing a gun into a knife fight yeah
Gentle boy(Gentle boy)
Wey no dey take trash(Wey no dey)
If you come check(No go come)
I go show you say I too bad e pee(check am)
Opolopo eyan 2pac(Opoor)
Them dey rush me(I be feeling pompous)
Them dey say me I too gather(Kudi)
No be ritual(Ego)
Perpetual I dey tell you(Me I be pharaoh)
Na Jah grace and inshallah

Wait and see o(Waiter)
Oversabi dey worry me o(Get like 1 million haters)
Nothing dey fii mi enemies o(Forget am)
Na me be their nemesis(I bin moving like danger)
Bin show dem pepper make them learn lesson(Pepper them)
(The boy bad)Make them learn lesson
(The thing dey rub shine o)Make them know say hating dey kill person
(Pass my loud)Make them learn lesson
(Make I roll one tie o)Make them no talk Wetin dem no sha see

I dey carry shoulder
I dey show them say I be steady winner
Na me dy cause yawa
Like cocaine
My rhymes too bad e dey burst your brain naa
Na me dey burst your brain
Se you feel the vibration
O ti pe ti mo n ti n je Bo
O ti pe ti mo n ti je lo
Adura mommy mi lo n belo
Mo ti jelo
No dey Fuck up
No dey Scroto
No ta bolo
C I no be bolo
I no be bolo e
Opolopo eyan 2pac
Them dey rush me
Them dey say me I too gather
No be ritual
Perpetual I dey tell you
Na Jah grace and inshallah

Wait and see o(Waiter)
Oversabi dey worry me o(Get like 1 million haters)
Nothing dey fii mi enemies o(Forget am)
Na me be their nemesis(I bin moving like danger)
(Pepper them) Bin show dem pepper make them learn lesson
(The boy bad) Make them learn lesson
(The thing dey rub shine o)Make them know say hating dey kill person
(Pass my loud) Make them learn lesson
(Make I roll one tie o)Make them no talk Wetin dem no sha see
Wait and see(one tie o)
Oversabi dey worry me o(Make I roll one tie o)
Nothing dey fii mi enemies o(Wey shayo)
Na me be their nemesis(Make we dey puff andd...)
Bin show dem pepper make them learn lesson(Yo)
(When you see sisi)Make them learn lesson
(Eko o)Make them know say hating dey kill person
(Make you ask am say)Make them learn lesson
(Elo o)Make them no talk Wetin dem no sha see
Elo lo bade
Elo lo bawa
I get the power
You bin dey familiar



Credits
Writer(s): Success Shiyanbola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link