Animal

Omo in this life no trust women o
I no fit trust woman even with one leg
Before I go loose my whole body
Omo you know Wetin women fit do person?
Haha
In 2023 you believe men?
In 2023
Ughh you're crying?
You no know say na jungle we dey

Everybody
Everybody
Don turn animal
This babe fine
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh
Everybody
Everybody
Don turn animal
This babe fine
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh

Love no be your mate
For this society
You go dey believe
Cus he said 'he loves me'
Now you dey call
Come dey find Johnny
Last last
You no be his only honey
No come dey vex
For this life you go see
Shege with these mandem
You can never trust dem
Talk say dem love you
But cheating na d anthem
My babe my babe
Just dey there dey play

Give love
Get hate
These animals
You sef go chop your craze
Give love
Get hate
These animals
Omo them go show you shege

Everybody
Everybody
Don turn animal
This babe fine
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh
Everybody
Everybody
Don turn animal
This babe fine
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh

Dem no fit mess with me
I be idan
Na me de girls dey follow
Do bumper to bump
I mean yh dem talk say
All men are scum
But really I've been tryna show her my love
But trust issues got me backing up
Cus Omo animals dem plenty come
Away away Yoruba demons
For this life for this life
You go dey trust man?
Loll

Give love
Get hate
These animals
U sef go chop your craze
Give love
Get hate
These animals
Omo them go show you shege

Everybody
Everybody
Don turn animal
This babe fine
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh
Everybody
Everybody
Don turn animal (oh no)
This babe fine (no no no)
But I wan chop another one
One man two man
Yh am a cannibal
I'm a cannibal oh Yh

Omo women
Very unstable creatures
Animals
You go dey trust man? (Oh no)
You go dey trust man? (No no)
You no know say na jungle we dey
Everybody's an animal bro



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link