Shegey
Shegey
Shegey
Dem pree wee
Dem ah pree wee
Dem ah pree we just fi fall
But we working
We're stepping top
We're going straight to the top
Dem ah pree our fall
But we working harder
Jah keep guiding we
Man nah money maker
See me and my guys Dem
Money we're making now
We are making money
We no see no barger wire
Wey him ah try fi fool
Dem only want to see we fall down
But we never fall like that
When we fall self see
We arising cuz Jah say
We arise arise
Arise we arise shine
We're shining cuz money
We're making now
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me
Shegey!!!
I Dey do my things
I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me
Shegey!!!
I Dey do my things
I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
So when you pray for mi downfall
Only Jah wey mi anchor
Mi no fall here me stand tall
Tell bad mind we ah count up
Let dem know say
They can't imitate we
Man nah bless so
We don't wear fake them over speeeeed
But we still overtake dem
Dem cry yah yah yah yaaah
This be de Range
This one go fit to burst your brain
Mad up
Were the girls dem dey
Come shake come twerk drinks on me
Call me party crasher
When I step in party scatter
Call me party crasher
When I step in party scatter
Party scatter
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Prince Chigozieeeee
Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Shegey!!!
Shegey
Dem pree wee
Dem ah pree wee
Dem ah pree we just fi fall
But we working
We're stepping top
We're going straight to the top
Dem ah pree our fall
But we working harder
Jah keep guiding we
Man nah money maker
See me and my guys Dem
Money we're making now
We are making money
We no see no barger wire
Wey him ah try fi fool
Dem only want to see we fall down
But we never fall like that
When we fall self see
We arising cuz Jah say
We arise arise
Arise we arise shine
We're shining cuz money
We're making now
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me
Shegey!!!
I Dey do my things
I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me
Shegey!!!
I Dey do my things
I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
So when you pray for mi downfall
Only Jah wey mi anchor
Mi no fall here me stand tall
Tell bad mind we ah count up
Let dem know say
They can't imitate we
Man nah bless so
We don't wear fake them over speeeeed
But we still overtake dem
Dem cry yah yah yah yaaah
This be de Range
This one go fit to burst your brain
Mad up
Were the girls dem dey
Come shake come twerk drinks on me
Call me party crasher
When I step in party scatter
Call me party crasher
When I step in party scatter
Party scatter
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Why hating upon me Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Only Jah wey bless me
So no man can curse
Shegey!!!
AH WA DO DEM!!!
Prince Chigozieeeee
Shegey!!!
I Dey do my things I watch nobody
Shegey!!!
I dey hustle day and night
I no sleep all night
Shegey!!!
Shegey!!!
Credits
Writer(s): Prince Chigozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.