Find Money

Seh!!
Are we playing here!!!

Halimat like to bounce it with her shimmy on
And I like to see you dancing in a thong
Nor go dull me we could do this all night long
Make I show you power that is in my tongue

Yes you remind me of Angelina Jolie
That thing wey you is so unruly
Abeg pass lighter make I light up my Kpoli
I've heard about you you're not so holy

Whenever you call on my phone
And me nor Dey answer you I Dey find money
20 bad girls dey my room dem some of dem
Don Dey touch dem self no Dey form for me
If you know say Baba God Dey your side
Put your hands up now cos e sure for me
Whenever you call on my phone
And me nor Dey answer you I Dey find money

I Dey find money
I Dey find money
And e sure for me
I Dey find money

Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah

Ofe shè
The thing don Dey sweet am she cry Ofe shè
Who go pay
The drinks wey you order tell me who go pay
Aye le
Yes she gat me screaming She say mummy mè
Ewe eh
Uh uh uh la la uh uh uh

Bounce am for me Mami like a Nicki Minaj e
Wanna park my car open up your garage e
Buy you designer she you like e Versace e
Nor dey fear the light na my battery dey charge e

Whenever you call on my phone
And me nor Dey answer you I Dey find money
20 bad girls dey my room dem some of dem
Don Dey touch dem self no Dey form for me
If you know say Baba God Dey your side
Put your hands up now cos e sure for me
Whenever you call on my phone
And me nor Dey answer you I Dey find money

I Dey find money
I Dey find money
And e sure for me
I Dey find money



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link