Where You Dey

Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the gals dem dey
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the check just clear (ooh)
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where okuba just burst
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey for the hottest spot (ooh)

I say the shima too fresh (fresh), she bad (she bad)
She dey twerk and her friends dem dey
Say my niggas dem choke (dem choke), dem lap
Rozay, AMG pull up
Na puff puff pass, no do much (no do much)
Jamzard puff for body stiff
Ask Sammy Frosh where boys mount
Holla me one time I don show (biko)

Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the girls dem dey
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the check just clear (ooh)
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where okuba just burst
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey for the hottest spot (ooh)

Oya skemp the azua (azua), e choke (e choke)
From front, I dey see am for the back
Omo no be today, e don tay
Kaka big wey dey cause problem (problem)
Today na mehn loss, non stop (non stop)
Everyday boys self won chop
If u focus, ur pay day
Na sola ur own self na big scores

Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the gals dem dey
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where the check just clear (ooh)
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey where okuba just burst
Where u dey?
Where u dey?
Me I dey for the hottest spot (ooh)

I say the shima too fresh, she bad
She dey twerk and her friends dem dey
Say my niggas dem choke, dem lap
Rozay, AMG pull up
Na puff puff pass, no do much
Jamzard puff for body stiff
Ask Sammy Frosh where boys mount
Holla me one time I don show



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link