Shayo

They call me Lawa Presido
Echobem(Echobem)
Oh wo wo wo bem
Ahhn wo wo bem
Lawa is active oh-ohhh

Money wey you dey find,say e must to enter
Everybody must to shayo oh
We go drink and manya oh
Tonight all the girls, dem go feel irie
Bad energy go far away
Today na my party oh
Today na my party oh
We go shayo oh

Something I want to know
Something I want to follow
Everyday we just dey go
Me and my brothers oh
Ahhh Ahhha

I want to chukuchu gbagaga(ijo,jo,jo,jo)
Follow me gbakaka(ijo,jo,jo,jo)
Me I no nghotala(ijo,jo,jo,jo)
Anytime I enter
We dey party all night
I say
I want to chukuchu gbagaga(ijo,jo,jo,jo)
Follow me gbakaka(ijo,jo,jo,jo)
Me I no nghotala(ijo,jo,jo,jo)
Anytime I enter
We dey party all night

Money wey you dey find,say e must to enter
Everybody must to shayo oh
We go drink and manya oh
Tonight all the girls, dem go feel irie
Bad energy,go far away
Today na my party oh
Today na my party oh
We go shayo oh

As I dey follow do pingpong
So many people dey dance come
Dem come dey wonder how me do am
Na why I shout hallelujah

Dem come dey do do
Anything you want we go do do
Me and my guy we dey do do
That same thing you no fit do do
Me I don dey on a speedometer
Tonight,the girls dey run kilometers
Follow me,if you understand me now
Me I dey run my things unethical

Money wey you dey find,say e must to enter
Everybody must to shayo oh
We go drink and manya oh
Tonight all the girls, dem go feel irie
Bad energy go far away
Today na my party oh
Today na my party oh
We go shayo oh (We go shayo oh)



Credits
Writer(s): Solid Ice
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link