Peace
Dany is my name
Right now I dey try elevate
I deh try navigate
Whatever the case o
Whatever the case
Currently I get one thing to chase
E get things i Dey face
Life can be crazy oh oh
Na then I realize
I just want my peace of mind
I just want to do my mind
I just want my peace of mind
I look over the horizon
I deh find some peace of mine
I just wanna Dey oh oh
I Dey find some peace of mind
I dey find my peace of mind
Oh oh oh oh
I deh find my peace of mind
Oh oh oh oh
I just want my peace of mind
Oh oh oh oh
Say i want my own
Me want my own
My own
I deh tell you my sister my brother
E get Wetin go sup for your life
You go sit down
Oh you go sit down oh
Sit down oh
I don do many things
Just to find my peace of mind
Oh This journey called life
Is full of surprises yh
But now I know myself
So many things wey been happen
Make me to just know myself
Yh I know myself
E no get Wetin go happen now
Whether na flood or na tsunami
Wey Dey for my backyard
I go just maintain myself eh
Cos I dey find my peace of mind
Oh oh oh oh
I deh find my peace of mind
Oh oh oh oh
I just want my peace of mind
Oh oh oh oh
Make things just Dey gallant now
Gallant now oh oh
Ah ah ah
Right now I dey try elevate
I deh try navigate
Whatever the case o
Whatever the case
Currently I get one thing to chase
E get things i Dey face
Life can be crazy oh oh
Na then I realize
I just want my peace of mind
I just want to do my mind
I just want my peace of mind
I look over the horizon
I deh find some peace of mine
I just wanna Dey oh oh
I Dey find some peace of mind
I dey find my peace of mind
Oh oh oh oh
I deh find my peace of mind
Oh oh oh oh
I just want my peace of mind
Oh oh oh oh
Say i want my own
Me want my own
My own
I deh tell you my sister my brother
E get Wetin go sup for your life
You go sit down
Oh you go sit down oh
Sit down oh
I don do many things
Just to find my peace of mind
Oh This journey called life
Is full of surprises yh
But now I know myself
So many things wey been happen
Make me to just know myself
Yh I know myself
E no get Wetin go happen now
Whether na flood or na tsunami
Wey Dey for my backyard
I go just maintain myself eh
Cos I dey find my peace of mind
Oh oh oh oh
I deh find my peace of mind
Oh oh oh oh
I just want my peace of mind
Oh oh oh oh
Make things just Dey gallant now
Gallant now oh oh
Ah ah ah
Credits
Writer(s): Ifeanyichukwu Daniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.