Shima (feat. Magnito) [Remix]

Oliverceemovement
Fresh habadodo
Come closer na you wey my
Heart desire
Many things wey i don hear
About tronoller, then mi say
Is been a long time wey me don
Dey wait no time to think am no
Dey calculate everything about
You de burst my medulate girl
Na you wey i want and there is
No debating, let me come
Closer if i get chance i will take
A pose, if i die for you in
Another life i will die times two

Shima come and ride in my bima
Shima will you be my woman
Mi say shima come and ride in my Bima
Shima will you be my woman
Will you be all mine

Igbo girl I say I love you she say udo Fresh akwa ibom uyo
Na for my house we dey de play ludo
Nkuna ge da magnito dan Allah ku zo
Ina bata kutin de te ke so nkahana.
Kuma bata wasa de yara kankanana.
Inna bata suya inabata danbo nama When dem tell me say Magnito that Guy don too hama
She say she wants phone naso I Quickly bring 13 me and the shawty We been through thick and thin we Go go restaurant we go fit still reach Canteen I gave her card I left her she Did her thing fresh out

Shima come and ride in my bima
Shima will you be my woman
Mi say shima come and ride in my Bima
Shima will you be my woman
Will you be all mine

Take it down take it down slowly
Bring it on don't leave me lonely
Cause I will pray i will cook i will Sing for you
Every other night i will cuddle you
If i have a chance i will pledge for You
Many girls i have seen you are
The best fortune cause she gat
The juice me gat the melody
She say muk j that is a felony
Mi tell her say abegi follow me go
Follow me dey here

Shima come and in my bima
Shima will you be my woman
Mi say shima come and ride in my bima
Shima will you be my woman will you be all mine

To my african girls
American girls
Asian girls and my
Europeans girls
Is a worldwide thing that you know
Onemix useful youth



Credits
Writer(s): Oliver Muko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link