Run Am For Me

As a street child wey I be
Me I dey pray for the mullar

And if you no understand me
No dey look like as if you know me
Con dey call me fool ah

See my niggas go dey shout Awu Le Wu
Ule wu
Cuz I don come, I con dey scatter for the bar
Dem dey shout Awu Le wu
Ule wu
Cuz I don come, I con dey scatter for the bar

Oluwa run am for me o
Make my head no burn o
Na you get this money o
Run am for me, make i ball o
Oluwa run am for me o
Make my head no burn o
Na you get this money o
Run am for me, make i ball o
Ah ah, eh eh
Family bills don come o
Ah ah, eh eh
Even my bae don come o

Baba saanumi, pour water for my head o
Bless me plenty plenty
Make your oil dey pour o
Men I be flamboi, make i flame on
Baba God show me love
Make Dem buzz on
Make Dem people fill me
Make dem dey run come
Make Dem say, the king e don come

See my niggas go dey shout Awu Le Wu
Ule wu
Cuz I don come, I con dey scatter for the bar
Dem dey shout Awu Le wu
Ule wu
Cuz I don come
I con dey scatter for the bar

See my niggas go dey shout Awu Le Wu
Ule wu
Cuz I don come, I con dey scatter for the bar
Dem dey shout Awu Le wu
Ule wu
Cuz I don come
I con dey scatter for the bar
Oluwa run am for me o
Make my head no burn o
Na you get this money o
Run am for me, make i ball o
Oluwa run am for me o
Make my head no burn o
Na you get this money o
Run am for me, make i ball o

Ah ah, eh eh
Family bills don come o
Ah ah, eh eh
Even my bae don come o
Ah, flameboi flame it, ah yeye



Credits
Writer(s): Flame Boi Pg, Flameboi Pg
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link