Wsg

What ah do when it all seems to be gone
Things that gat me going
Got me giving it my all
Even when i fail
I'm still going on and on
Many thoughts
And my head be turning on e own
Then no banny go fii turn me turn me on
Look her in the eye girl no tripping at all
Then in a jiffy
In my thoughts am gone
Christian dior dior

Wetin dem wan talk see i know
Real life no tag team dey on ma own
Carry ma baggage as e dey go
Finna put it on my head
And stuck it in my fingers

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make i high

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make I high

Many many days i no chop
My eye red oga
Johnny walker fe se sha
Emi Johnny walker fe se sha
Urhhhhrhhhhhrhhhhh

Many many days my eye red
I don pop coda
Momi man sope koda
Daddy man sope koda
Urhhhh rhhhhh rhhhhh

But if i slide i pop
I don pop be that
Nobody go live my life
Nobody go die my die
Urhhhh rhhhhhrhhhhh

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make I high

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make I high

Ma te le enu
Mafis cartel
Dem go say
Dem don crush
Don roll
Don burn
Don blow
E don burst
Don meze
Don finish
Dem no dey tell person
If you wan to learn
You go learn am
You no wan learn
You go hear am
No reason am padi go far
Tin ti wo le
Kon to ti gate

This party wey we dey na to high up o
If the matter don dey long na to light up oo
Eh

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make I high

Where smoke guy
Where smoke
Where smoke guy
Where smoke

Give me smoke guy
Give me smoke guy
Give me smoke guy
Make I high



Credits
Writer(s): Qudus Kunfayakun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link