My Mind

Oh no
Oh no
Mmmm hmmm mmm

I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind
Make una free me o
Me dey vex o
Alaye I no be beggar o

Make you no reason my matter
Cause if I reason your matter
Na kata kata
I comot hand for competition
kpata kpata
To avoid akw'unu anhula
Dob C abiala
En carry kala
En wan shoot, en wan shoot
En wan shoot yee eh

I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind

Made myself a boss we no come to debate o
I no get time to talk say I dey hate o
Money on my mind we no come to compete o
When I dey see shege I bn bother
Nobody and nobody know oh oh
I be fucking big boy
If e dey pain you make you go die
I no dey make mouth
I no dey like these touts
If you no like us
Make you give us distance
Obeni biko give chance
I'm a single boy
I no get good love story
From my history
But if I catch your girl
She's gone she's gone she's gone on me
Omo if I catch your girl
She's gone she's gone otilo only eeee heeii

I just want to make my money
Live my life on a low
And try to bother nobody
Steady on my grind
Hustle all day o
Me I wan become some body
Yeah yeah
They never reach they wan fight me
Shey you no dey fear ni?
Like say you no know me
Who I dey owe ni?
Abi una wan wan kill me?
Brother I dey talk as e dey for my mind
Make una free me oh
Me dey vex oh
Alaye I no be beggar o



Credits
Writer(s): Daniel Bright
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link