Lagos
Eiya eiyaaaa
Nanana
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
Yeah yeah yeah eh
Omoh paddy life loose guard me
Me wey I talk say I wan do that tin
Do that and do this
Na so last card take finish for my eyes oh
(E take finish for my eyes oh)
For my eyes
Ticket to lagos oh
Ticket to lagos oh
Yeah yeah yeah
I say paddy life loose guard me
Yeah yeah yeah ananananaaaa
Ticket to lagos
Ticket to lagos
Ticket to lagos
I say ticket to lagos oh yeahh
I follow lifestyle I enter Iceland
I forget the past wen I talk say I go buy land
E no matter cuz the Money dey zenith bank
See my life e don lead me to the last line
E no clear oh
Even my eyes don clear oh
Tik tik tok omoh my Time don tell oh
Johnny just come
2 second John broke
I dey reminisce dey time Dem tell me say one day na one day
Monkey go go market e no go return na fact bro
This life e be say na very big sack bro
Anything you put inside na wetin u go rep bro
So I gat fix up even now wey I don broke
Many men i see Dem
Back then I ball I play like osimeh
Na me wey dey carry street girls I feed them
E no get anybody wey go tell u say I no fix dem
Me sef I fit to sell my kit for my gees dem
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
Yeah yeah yeah eh
Omoh paddy life loose guard me
Me wey I talk say I wan do that tin
Do that and do this
Na so last card take finish for my eyes oh
(E take finish for my eyes oh)
For my eyes
Ticket to lagos oh
Ticket to lagos oh
Yeah yeah yeah
I say paddy life loose guard me
Yeah yeah yeah ananananaaaa
Ticket to lagos
Ticket to lagos
Ticket to lagos
I say ticket to lagos oh yeahh
Nanana
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
Yeah yeah yeah eh
Omoh paddy life loose guard me
Me wey I talk say I wan do that tin
Do that and do this
Na so last card take finish for my eyes oh
(E take finish for my eyes oh)
For my eyes
Ticket to lagos oh
Ticket to lagos oh
Yeah yeah yeah
I say paddy life loose guard me
Yeah yeah yeah ananananaaaa
Ticket to lagos
Ticket to lagos
Ticket to lagos
I say ticket to lagos oh yeahh
I follow lifestyle I enter Iceland
I forget the past wen I talk say I go buy land
E no matter cuz the Money dey zenith bank
See my life e don lead me to the last line
E no clear oh
Even my eyes don clear oh
Tik tik tok omoh my Time don tell oh
Johnny just come
2 second John broke
I dey reminisce dey time Dem tell me say one day na one day
Monkey go go market e no go return na fact bro
This life e be say na very big sack bro
Anything you put inside na wetin u go rep bro
So I gat fix up even now wey I don broke
Many men i see Dem
Back then I ball I play like osimeh
Na me wey dey carry street girls I feed them
E no get anybody wey go tell u say I no fix dem
Me sef I fit to sell my kit for my gees dem
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
One ticket to Lagos
Life is hard dem no tell us
Wetin man do man wey dey jealous
Yeah yeah yeah eh
Omoh paddy life loose guard me
Me wey I talk say I wan do that tin
Do that and do this
Na so last card take finish for my eyes oh
(E take finish for my eyes oh)
For my eyes
Ticket to lagos oh
Ticket to lagos oh
Yeah yeah yeah
I say paddy life loose guard me
Yeah yeah yeah ananananaaaa
Ticket to lagos
Ticket to lagos
Ticket to lagos
I say ticket to lagos oh yeahh
Credits
Writer(s): Nse Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.