Over

No dey give face we dey carry on
Doing what we like till the money drops
Easy to be done when the money talks
Enti me sisi ma so mu when the talking bunch
Calling for Grace
Oh Lord pour it pon we
Nuff tins agwan for this side, but never want say
When ebe time, you go realize
We no be mere guys
We the best type

Rolling with my gees and we no dey fear no one ee
Doing what we do and we no dey watch nobody ee
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over ee

See my mouth no go talk, what my eyes never see
And no go talk, when enever be my p
Me de me lane mu, always tryna keep it gee
No be selfishness I just want peace
Ŋyɛ nibii pii feemɔ
Hewɔɔ nfeee dull
Wɔ hiɛ edɔ mmom, hewɔlɛ jeee rough
I wanna chew lobster for the plane top
I wanna chew lobster kwɛ!
K3 jɔɔmɔ ni lɛɛ helemɔ helemɔ
Kaaa fee pelemɔ pelemɔ
Ebe so we dey keep am in the circle
Ebe so we dey keep am in the circle
Keep am in the circle
Helemɔ helemɔ
Kaaa fee pelemɔ pelemɔ
Ebe so we dey keep am in the circle
Ebe so we dey keep am in the circle
Ŋpadi let's go

Rolling with my gees and we no dey fear no one ee
Doing what we do and we no dey watch nobody ee
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over ee

Rolling with my gees and we no dey fear no one ee
Doing what we do and we no dey watch nobody ee
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over
Wɔ kwɛɛɛ gbɔmɔ till we taking over, over, over ee

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link