Money
Money necessary o
Money plenty for me, oh no
Me I no want dulling o
Oluwa give me plenty money oh no o
Money necessary o
Money plenty for me, oh no
Me I no want dulling o
Oluwa give me plenty money oh no o
As I dey work o
Me I put my hand for something
Me I no go die for nothing
I put my hands into working
Shey na money I dey find
Me I want to flex my Mummy
All the fine fine girls dem go love me
My Ghana girls dem go adore me
Nobody knows, as e dey go
All the times wey I sleep for studio
All the way, brother no time
Very soon dem go hear me for radio
Soon dem go know, say na my time
I don dey work I dey cast and dey bind anything wey go wrong o
Things wey go tumble
Turn by turn o
Make you no go fumble
See as I dey my dey
Me as I dey my lane I pray
Oluwa give me paper o Give me this paper o
See as I dey my dey
Me as I dey my lane I pray
Oluwa give me paper o Give me this paper o
Money necessary o (money necessary o)
Money plenty for me oh no (money plenty for me)
Me I no want dulling o (me I no want dulling o)
Oluwa give me plenty money oh no o (oluwa give me plenty money)
Money necessary o (money necessary o)
Money plenty for me oh no
Me I no want dulling o (me I no want dulling o)
Oluwa give me plenty money oh no o
I say money no dey belle full oh oh oh
Me I no go fit refuse oh oh oh
Give me overdose oh
When you dey grind dem go call you fool oh
But when your money pile up
Many many friends dem go come show love
And many many girls dem go come by force
Money and wealth e dey bring more love

Credits
Writer(s): George Roger Waters
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.