BadBoi

I no lyk all dis dis cheating

Khalifa kush
Our refinery was built in 1960
In a place called PH city
They accumulate a thousand 60s
Now all we can say it is abig history
All of una deh see see see see
This one na big big big pity
I no understand all dis dis cheating

Orisa bi ole gbemi
Dakun fi mi le jen se temi
Jen se tinu mi jen sè temi
When life hard Shey you go deh for me?
When life hard mooya pe olorun mi
When Naria crash Wetin we go do?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do?
Badboi mi need lati hustle
When Naira crash Wetin we go do?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe ... Wetin you go do?
Badboi mi need Lati hustle

Ija lode Lowe dorin
Oro po ninu iroyin kobo
Well I go talk my mind for love
No skeleton for my cupboard

Ômo lo omo bo Omo o bomoje
Katowi katofo Ole lo bomoje
Oh lo skool kosi ise mile se omo ise
Owo epo laye bani la
Won ki banni lati eje o

Orisa bi ole gbemi
Dakun fi mi le jen se temi
Jen se tinu mi jen sè temi
When life hard Shey you go deh for me Ooh
When life hard mooya pe olorun mi Ooh oh

When Naria crash Wetin we go do?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do?
Badboi mi need lati hustle
When Naira crash Wetin you go do?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe wetin you go do?
Badboi mi need Lati hustle

Innajo ogiri ni owun osa
Asala asala ni mosa
Innajo ogiri ni owun osa
Asala asala ni mosa

When Naria crash Wetin we go do ooh?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do ooh?
Badboi mi need lati hustlej
When Naira crash Wetin you go do?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe ... Wetin you go do?
Badboi mi need Lati hustle



Credits
Writer(s): Samson Gavel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link