Survive

For this life I have to survive
Moving till everything's alright
I don dey try for a very long time
But keep calm dey wait for my time

I keep it real with the people wey love me
If no be money I go change the topic
I trust no one even me no trust me
So F your thoughts what you thinking about me

Oh Lord I'm on my kneels
You are the one I need
I got no one except you
So do it all for me

Oh Lord bless my family
Give me what I need
I pray to you for good life
Grant me all my wish

I gatz survive
I gatz survive
I gatz survive
Survive

I gatz survive
I gatz survive
I gatz survive

Everyday I dey try but e be like say I no try
And I no wan rush, there's more to life
People wey don rush some go regret am
Wetin go be go be so I keep my head calm

I be moving in silence
Till you hear say the boy e don buy Benz
All my plans for life e dey my head
And tomorrow I go be one of the best

Oh Lord I'm on my kneels
You are the one I need
I got no one except you
So do it all for me

Oh Lord bless my family
Give me what I need
I pray to you for good life
Grant me all my wish

I gatz survive
I gatz survive
I gatz survive
Survive

I gatz survive
I gatz survive
I gatz survive

I gatz survive
I gatz survive
I gatz survive



Credits
Writer(s): Olalekan Dhikrulahi Alatishe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link