Balance 2.0
Aye
The chosen one
Aye
I been don dey outside for way too
Long till they let me in
Enugu boy wey sapa wan kill till they let me win
Na money we dey find make we no lose focus o let's begin
Na only God for heaven wey dey send em blessing to help pikin
So men don balance
Money don dey
So men balance o
Owo don dey
So men don gallant
Hustle don pay
So men don gallant o
Owo don dey
So men don balance
Money don dey
So men balance o
Owo don dey
So men don gallant
Hustle don pay
So men don gallant o
Owo don dey
Owo don too dey
Ike ikwu oke okwu adiro zim
Stepped in a room full of haters na ndi Orji still ekwuluo pim
I smoke up to ease this pressure
Cause a lot of things di na obim
Mama pray for your boy am grinding acho m ina akota ihe na ubim
Esewa with my demons
And I call him my loco cause
Every night anyi na enwe ezigbote deep conversations
I just keep it 1hunid got tunnel vision and ewelom any limitations
Am back and better
My men kwu na oku ka charger
Anyi na ball ka barca
Ahh pass their babe tiki taka
Money don dey owo don dey
You dey wait for my downfall just dey play
Them boys said that I won't go far
Now am way higher ka onye na ese jay
I can't forget I was down on my last last but was grinding any way
Told my younging better brace up
Imana ngozi anyi no on the way

50 thousand for my pocket I feel like Elon
Sapa don make everybody dey move like felons
You no see politicians wey dey use am weapon
Me I'm just looking for ladder
Wey person wey run em race dey go step on
I'm just
I'm just tryna make ends meet
I'm just tryna let famz eat
Got more bars than a candy
Guess that came with the frenzy
You can never make it
Wetin I do these boys
All my plans have been destroyed
I'm not fighting against this flesh and blood
But soldiers have been deployed
They no wan learn so I changed the topic
Made so much that my name is profit
Enough with the gossip
God mc so the man dem worship
Count my blessings before I lose
I don find the road to riches KOK said take off your shoes
Don't be rude

Credits
Writer(s): Ali Kenechukwu Arinze, Uroko Edwin Prince
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.